Davido, Sneakbo - Skelewu lyrics
Davido [David Adedeji Adeleke]
[Davido, Sneakbo - Skelewu lyrics]
Joining in the party girl what up
All the girls them dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this like a that
Like a this like a that
To your right to the front
And your yansh to the back skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu
Oh girl what is the plan
We are planning to love your demands
Shey you want to dance…dance
You wan collect money from my bank
Oya scatter the town
Na the baddest wey dey in the town
When they see me around
Them dey scatter the dance like clown
Oya fi jo gbowo oya sojo dowo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that
Is like a dis, like a dat
Now di gyal dem after my cash
Dem dey ask me to take contraband
Tell yuh Skelewu back through wah dat
Skelewu, beg you move
I go mad, I go crazy, miss rule
If I mad you go run, you go wound
Don’t be playing with me, sho fe cu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Oh di gyal dem a feeling my crew
From Naija to Ghana, Cameroon
Tell dem dis is how projectile go roof
Hands up (hands up) , Skelewu (Skelewu)
And let me see yuh do the new call smoof
I dey doing, dey doing, dey do
Bet you follow, go do Skelewu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Skelewu Skelewu Skelewu
Oya fi jo gbowo oya sojo dowo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that
All the girls them dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this like a that
Like a this like a that
To your right to the front
And your yansh to the back skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu
But this new dance don cause casala shizzi!
Oya whine your hips like a this like a this
To your hand o and your yansh
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Skelewu skelewu
Ske le le le le le le ske le le le le
Ske le le le le le le