Solidstar - Girlfriend lyrics

[Solidstar - Girlfriend lyrics]

Sexy baby will you be my girl friend
Its been long have been watching closely
Would you be my girlfriend ah
Other girls dem be busy body
Baby girl no mind dem
And I go waka every where with you no lele
If you would be my girlfriend
I kiss you every morning kiss you all day
Me and you all the way
Give it to you so hard
If you be my girlfriend oo
I kiss you every morning kiss you all day
Me and you all the way
Give it to you so hard
If you be my girlfriend oo my girlfriend
Will you be my girlfriend oohhh
My girlfriend won't you be my girlfriend
Ohhh ahhh
Oh girlfriend wetin dey for my mind
I dеy reason you plenty plenty somеtimes
I dey wonder why, why you no dey comply
If you call me now me I
Be make you feel alright
Can the girl dem know me
All the girls dem sugar
Girl dem say me I d real don dada
Oba mi o sa mo bi o n se sele
She feeling me I know her welle
I kiss you every morning kiss you all day
Me and you all the way
Give it to you so hard
If you be my girlfriend oo
Love you every morning love you all day
Me and you all the way
Give it to you so hard
If you be my girlfriend oo my girlfriend
Will you be my girlfriend oohhh
My girlfriend won't you be my girlfriend
Ohhh ahhh my girlfriend
Will you be my girlfriend oohhh
My girlfriend won't you be my girlfriend
Oh lawd of his mercy, solid star
Oluwaburna ooo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret