Solidstar - Money lyrics

[Solidstar - Money lyrics]

Solidstar wasafi

See dem dey wonder, wonder
Dem see me say everyday am getting fatter
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger

Hmm, see i no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down
Solid na Diamond (oh ma)
Naija and Tanzania (oh oh)

Bwana niongeze miujiza nami nizidi kimbiza
Nzidi wakera wanaonchukia
Kubеba bendera Tanzania
Mi ndio mwanga kwenyе kiza (zah)
Nizidi kuwaliza (zah) chunga rafiki familia
Na mashabiki wanaonzimia
Oh, kisha nyie nyumbani kwa mama
Kipenzi changu cha ngama
Na majirani wa dhama
Niweke ndani na wana
Niende nyumbani kwa mama
Kipenzi changu cha ngama
Na majirani wa dhama
Niweke ndani oh, rafiki zangu

Dem see me say everyday am getting fatter
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger

Hmm, see i no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down solid na Diamond
Naija and Tanzania

After the hustling and bustling
E don tey yaaro
And if you hustle hard, oh baby
E go pay you yarinya
After the hustling and bustling
E don tey yaaro
And if you hustle hard, oh baby
E go pay you yarinya
Everyman want to make money very important
Young boys chop up everybody chop up
Dem see me say everyday am getting fatter
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger

Hmm, see i no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down solid na Diamond
Naija and Tanzania

See the girls all over me
Are you for my money or sugar cane?
Oluwa cover me
So many girls dem come for the cane

Oh, kisha niende nyumbani kwa mama
Kipenzi changu cha ngama
Na majirani wa dhama
Niweke ndani na wana
Niende nyumbani kwa mama
Kipenzi changu cha ngama
Na majirani wa dhama
Niweke ndani oh, rafiki zangu
Dem see me say everyday am getting fatter
And the money dey gather, gather eh
(Money dey gather, gather)
I thank God everyday am getting bigger

Hmm, see i no be story teller
When I sing I dey drop the banger
I dey make the girls dem dey go down
The girls dem dey go down solid na Diamond
Naija and Tanzania

Pbankz

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret