Solidstar - Oluchi lyrics

[Solidstar - Oluchi lyrics]

Eh on this beat is Jay Sleek oh lo lo lo
Yeah oyonima!
Achievas flavour nwa mma o

No be say she give me the jazz
No be say she take my name to babalawo house
Ah eh me sef I dey wonder why
Why e be say na your name o I
Dey sing o every day for my song girl na you
You dey make my belle cool oyololo
Oluchi oli baby ololo
You dey make my head swell elele so

Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dеy fit sleep everyday
Girl I no dey concеntrate eh
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah)
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ya, yeah)

Girl I'm here to stay
I no go thief your heart and run away, yeah
I'll never go astray
I'll stay with you from now till
The day that I fade away
Girl you be the one wey I go carry carry
Go show my mama you I go marry marry
Ochigi n’ime obim sari sari ololololo eh ah

Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eh
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah)
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah) oyonima!
Iye, iye, iye, iye

Anytime I think about your beauty oluchi
(ye le le)
Ema na ife ne memu oh oh (oyonima)
Anytime I think about your waist oluchi oh
Ema na ife ne mem dikwa egu nu
Sometimes I ask myself how I
Fall in love with you solidstar a wola nme
E yeah! Oluchi, gbagbe egwu nu seke nsem
Gbagbe nu egwu asa nwa
Gbagbe egwu nu seke nsem

Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eh ah ah ah eh
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh e yeah)
Ah eh ah eh yah

Oh oh oh ooh oh oh oh ooh yeah
Mebe kiri nor, kiri nor kuwe
Se ye se ye kuwe eh

Girl you believe me when I say
Mebe kiri nor, kiri nor kuwe
Kiri nor, kiri nor
Na you dey for my brain e yoo kuwe
Se ye, se ye kuwe
Se ye, se ye i no dey fit sleep everyday
Kuwe mebe kiri nor, kiri nor
Kuwe kiri nor, kiri nor
Girl I no dey concentrate eh kuwe
Se ye, se ye omo te me, omo te me
Ah ah ah eh mebe kiri nor, kiri nor
Ah ah ah eh kuwe
Kiri nor, kiri nor iye, iye, iye, iye
Kuwe se ye, se ye
Se ye, se ye se ye, se ye
Ah ah ah eh mebe, mebe, mebe, mebe, mebe
(Achievas) iye, iye, iye, iye
Mebe se ye kuwe, kuwe
Kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret