Solidstar - Omotena lyrics

[Solidstar - Omotena lyrics]

I just want the best for you girl omotena
Jay sleeky sleeky sleek sleeky my omotena
Solidstar my omotena ohsss
Make I tell you how e dey happen
As I dey here so my na
My mind dey trouble girl
I don't want to love you no
Go want to hurt you
Make I no go do wetin go wrong you girl
I'm not the one for you
If you follow me your friends
Dem kpai for you
Girl I'm not the one you be
Wanting the one you be hunting
Make you just go nor be long tin hey
Cos I dey waka day and night
Na who go cool you down wen
Your temperature go rise hey
Babe I am a freestyle lover can
I be your freestyle girl
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh i fit give you all the
Time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you
Halla wen you wen you halla heyee
My name na Solidstar
No be say I too much or no be say I fine
I no want make e be like say
I no dey get your time
Cos babe you too good for my type I
No dey lie I no dey lie hey
Everyday will be a working day
When you need me around I will be far away
Babe girl I no settle I be Osale hey
For my job nor holiday hey
Cos you beautiful you wonderful you capable
And you need a man that is cool and lovable
You don't need a man like me
You don't need a man like me
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh i fit give you all the
Time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you
Halla wen you wen you halla heyee
Girl you're so special
You're so sweet so soft and tender tender
Sweet figure 8 aje butter
Omotena I no fit be your lover lover
I'm so sorry girl I don't wanna be your man
Got no time for loving time to
Call you honey sweetie oh no
Cos we no fit blend oh akamu
And ewedu no go gel oh
Lion and dog no be friend
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh i fit give you all the
Time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you
Halla wen you wen you halla heyee
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh i fit give you all the
Time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you
Halla wen you wen you halla heyee

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret