Solidstar - Shashiwowo lyrics

[Solidstar - Shashiwowo lyrics]

See everybody know her
Nobody, nobody likes her eh ya
She’s the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody,  nobody likes her eh ya oh nanana
She be shashiwowo eh
But we no care what dem say we like am so
She be shashiwowo
But we no care what dem say
I say she sabi dance
I like the way she give that dance
No dey carry last
Shes a hustler but she get class
I like thе way she whine it low for me
A baby so sеxy she look nice

My baby girl shes classical
The way she do her thing
Shes magical and if you don’t
Her name is veronica my baby cool and calm
Shes spectacular
Ah bay girl make you jack me up
Pull it pull it and kack it up
Girl im happy when im with you eh yeah
She be shashiwowo eh
But we no care what dem say
Me like am so eh yeah i like her
Wetin dem a talk e no matter
Taking my girl to the altar eh, any weather
I like her wetin dem a talk e no matter
Im taking my girl to the altar, to the altar
Eh, any weather say me I like when she
Bite her lip and close her eyes
She make me want to take a bite
My girl bad and we ride for life
Oh, it's me and you tonight
I love it when she put that thing in me
When she whine on me she calling me honey
Its iyanya see everybody know her
Nobody, nobody likes her eh ya
She’s the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody, nobody likes her eh ya oh nanana
She be shashiwowo eh
But we no care what dem say
Me I like am so eh yeah say I like her
She be shashi but I love her eh ah
Eh ah eh ah eh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret