Solidstar - Shokor lyrics
[Solidstar - Shokor lyrics]
O she be the judge, i be the case
We can't do without each other
We stick together she be the hammer
I be the nail oo we
Can't do without each other
We stick together my girl too fresh shokor
She fit to make a pastor to turn up
That girl too bad shokor
She fit to make a prophet to mess up, eh
I no dey see no other girl o wetin i want, eh
O baby carry everything o wetin i want
Hmm, so many girls dem sexier but
Na you wey sexy pass, eh
My baby carry everything wetin i dey find
O she be the judge, i be the case
Eh, we can't do with each other
We stick together (yeah)
She be the hammer, i be the nail oo
We can't do without each other
We stick together my girl too fresh shokor
She fit to make a cripple to standup
That girl too bad shokor
She fit to your boyfriend to mess up
Baby ikwara muwe ikwara muweee
I love to love you baby
I no go tire pretty lady
Ikwara muwe ikwara muweee
My baby carry everything wetin i dey find
Oooh eh eh eh
Uh uh uh we can't do without each other
We stick together (yeah)
She be the hammer, i be the nail oo
We can't do without each other
We stick together, eh
I no dey see no other girl o wetin i want, eh
O baby carry everything wetin i want hmm
So many
Girls dem sexier but na you wey sexy pass
Eh my carry everything o wetin i dey find
Oooh eh eh eh
Uh uh uh eh