Teni - Fake Jersey lyrics

Teni

Teni [Teniola Apata] Lagos State, Nigeria 🇳🇬

[Teni - Fake Jersey lyrics]

Ooh dr dolor Entertainment

Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

I go to Nike website
They say the jersey don sell out
I call Emeka for yaba
Emeka tell me say the jersey na 2500
I say Emeka give me 1500
Emeka say no madam I go give you for 2k
Yo yo i say Emeka no ohh, no no

Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi


Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

I rememeber '98 olise score the goal
I remember '94 yekimi head the ball
I can't come and kill myself
I can't come and go and die
Wetin dey the Gucci sef
Wetin dey the Fingi sef

I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

Iwobi oh one day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud kelechi eh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud

I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret