Teni - Maja lyrics

Teni

Teni [Teniola Apata] Lagos State, Nigeria 🇳🇬

[Teni - Maja lyrics]

(Dr Dolor Entertainment)

Maja Maja Maja maja Maja Maja
If dem no open door for me e mi aja lekun
Maja maja maja o if dem no open door for me
E mi aja lekun yi o maja maja maja o

Yeah young makanki, I dey para
Young makanaki, I dey crase
I go change am for anybody
Anybody wey try to stop me

This big apple, I go chop am o
This little light of mine
I'm gon let it shine
Trouble dey, but I go conquer maja maja maja

Teniola, omo Simeon omo Olasebikan
Omo Jogede sunwon ju onisu
Omo Ogede labori kijokijo omo Oka
Omo Ere omo owa


Omo Ekun lewu Teniola
Moro gege wonu egbe egbon Tejumola
Omo Folajogun olubi aroke
Lewu Edulamo ara dede sekun
Opopo osunlamo e timo timo

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret