Vector, DJ MaGnUm, Daddy Showkey - Be Happy lyrics

[Vector, DJ MaGnUm, Daddy Showkey - Be Happy lyrics]

Naija too bad omo e too bad
I just gat to take it easy when it’s too hard
Smoke a little drink a little
Where the dudes are
Flirt a little with the ladis
In a new caaaaaarrrr!
Ba mi lo’le k’a lo #behappy yeah yeah
Ba mi lo’le k’alo #behappy wooo! hooo!
Ba mi lo’le k’alo #behappy hAPPY! HAPPY!
Happy! happy yeah!

So i speak for my people wey dey vex
Aka the people wey dey stress
Aka the people making zero or less aNYWHERE
North south east or west gOD BLESS
So u know
I only see the mission when i see division
Aka summing up the division
So make music for people wey believe in
INTUITION
As i know i no be teacher but im teaching


(yaaah) eK’AABO!
S’ORI ETO talk no dey full basket
KO NI LE TO so i’ve got to keep it
Real brief like under wear
Before time catch me un aware sO JUST CHILL!
Kilimanjaro no be hill
Pay your dues pay you bills keep it real
LIVE LIFE be happy be happy forget dining
Use teeth use hand leave fork leave knife

Naija too bad omo e too bad
I just gat to take it easy when it’s too hard
Smoke a little drink a little
Where the dudes are
Flirt a little with the ladis
In a new caaaaaarrrr!
Ba mi lo’le k’a lo #behappy yeah yeah
Ba mi lo’le k’alo #behappy wooo! hooo!
Ba mi lo’le k’alo #behappy hAPPY! HAPPY!
Happy! happy yeah!

In the dark we’ll still be shinning
Looking likr skin’s made o fdiamonds
Behind the "cloud" you’re the silver linning
I’m going crazy guess who’s driving!
Guess who’s driving!

FAYAH! FAYAH! In awa kontri kontri
Give me plenty water
Make i quench the fayah!
The gals dem love me till the end
When dem come around dem
Come with them friends some like it standing
Some bend in ah mih bed
They want daddy showkee and they want vec
The gals dem know know say we always on key
Ah so vec vector
Yah noh say di gals dem know
Say we sweet and nice

HEHE HEHE HEHE

Naija too bad omo e too bad
I just gat to take it easy when it’s too hard
Smoke a little drink a little
Where the dudes are
Flirt a little with the ladis
In a new caaaaaarrrr!
Ba mi lo’le k’a lo #behappy yeah yeah
Ba mi lo’le k’alo #behappy wooo! hooo!
Ba mi lo’le k’alo #behappy hAPPY! HAPPY!
Happy! happy yeah!

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret