Davido, Vector - Comfort lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Vector - Comfort lyrics]

Olanrewaju Omo Teslim dafidi Omo Adeleke

Shekpe! Oshamo!

Davido:

My type i been waiting for your type
I'm hoping you come online why?
Chai couz you're my baby
No doubt I don't need you for no clout
I don't even need to shout why
Chai couz you're my baby

Orora shey kaluba da kaluba re

Orora shey kaluba da kaluba re

Loke o Loke o baby sun gbalaga e Yeh!
I won dey your matterta o yeah!
You won dey for my matter o
And I know sey e Don tey
O wey we dance galala e Yeh
Baby sun gbalaga o wey o wey

Eh eh o comfortable
I go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo Jana cable Yeh lo
Ma lo ja lo
Wa lo o yeah say!
Lo ma Lo
Ja lo wa lo o lo o yeah

Vector:

I been busy on a money chase

Clout is a lie

Baby conversate

Gbagaun for you

But I don't mind
But your body’s Heat looking summer great

OBO trips

Baddest!

Your boyfriend before?

Careless!

We go make kpa like kpa kpa kpa

Who de!

Iyen lohun awan fearless

Hmm

Na men full 30bg

I fit mount you 30 BG

Protect you for life

The love is for life e pass girlfriend

The love Is for wife

Your doctor your beast

Your Jackyl and hyde

If no be for God

I for dash you my life

On God

No fraud

If no be for God I for dash you my life

Comfortable i go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo Jana cable yeah! Lo!
Ma lo ja lo
Wa lo o yeah say!
Lo ma Lo
Ja lo o Ye wa lo o lo o yeah

Orora shey kaluba da? kaluba re

Orora shey kaluba da? kaluba re

Ye! Yeah
Oshamo! You feel like say wetin
You feel like say wetin
You feel like say wetin ondun!
Ye!

Peperempe eh peperempe
Peperempe

Baby I Fo for you

My love for you

Is not confused

I want all of you

You need to know

You’re free to go ma lo ji soro
I need you intoto i wo to ma fun mi o
Tin ba fo so le couple me o
Ayanfe sha ma bubble ni
Ka jijo ma bubble ni yeah

Comfortable i go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo Jana cable Yeh lo
Oshamo! Ma lo
Ja lo wa lo o yeah
Say! Lo
Ma Lo ja lo o Ye
Wa lo o lo o yeah

Say! Lo
Ma Lo ja lo o Ye
Wa lo o lo o yeah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret