Vector, Gavin Cracck - Push The Limits lyrics

[Vector, Gavin Cracck - Push The Limits lyrics]

Na communion be the only bread
Wey I dey queue for
Dey thank God everyday for the
Blessings cause He too sure
I nor good pass boys wey must
Bomb before dem go fit chop
Na Grace dey help me secure
The bags for my future
You see this money wey we dey find
Nor be we loss am - na
House nor too good one kind
But one prayer i dey always pray for my mind
GOD bless me - I nor fit
See my mate come dеy hide
I tell you thesе facts
If six cars dey sexier than six packs
Then the kind bar I won lift
Nor just dey for gym class
Not even bars from these raps
Not even pros from feedbacks
Not even the trips you get from
Eating up a big ass (y O u D i G t H a T)
I show you how I’m living the dream
Buh nor dey hide dey observe me
Like who dey watch blue film
Treat me how you see me
Treat myself am a king
X I’ll treat you how you treat
Me yEaH that’s the thing
Yeah that’s the thing if
You can’t control money
Boys wey don blow cash wey for
Blow them I know many
Everyday men Dey blow money wey
Suppose really blow them on pussy, drugs
Clubs still yet no one know them
Na GOD say let there be light nor be NEPA
Who won help you nor go stress
You so lookout for your helper
Nor ever let world people come
Dey tell you never
I kept pushing cause already
Know I’ll do better
Mi never had shit only had
My dream and my sound
Always fantasized of getting paid in
Dollars and in pounds
The joy in knowing people vibe
With the way i rap
Before you mention gavin they
Be screaming cracck

Wake up everyday feeling easy
Even when the bad days were dizzy
I’m driving into lekki feeling breezy
Let the traffic lights introduce you to
The children of the needy
Some about the window
Some about the other car
Mother holding crying babies by
The other other car
I mean I hate the fact that
This is norm to me
Matter of fact this shit is dumb to me
It’s really dumb to me
See I know the lessons I learnt
Growing into a man
You can only feed the people if you’re
Feeding your plan
Like a giver is not a beggar
Know the place that you stand
You may have been there before
Know the place that you bend
And be the fire like me
In the place that you scan
And have them look up to you so much
All they faces are tanned the sky dweller
My zone too hot for froze o
Your style atmosphere below the ozone
Catch me hanging at the XO base
With the VSO VSOP or XO Case
Catch me hanging at the XO base
With the VSO VSOP or XO Case

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret