Phyno, Victor AD - Anymore lyrics

Phyno [Azubuike Chibuzo Nelson] Nigeria

[Phyno, Victor AD - Anymore lyrics]

Victor, take time, oh take time for my heart
Them go kill you, kill you
Throw way for nothin' ah yeah
Victor, abeg leave these people
They go kill you, oh
They ready to kill you well, well yieh

Your love is slow
Something like a Lagos traffic
Girl, I dey hold up for you
And I go hol' up for you
Your love is Burgos
Something I can never practice
Baby girl, you too get tactics
You draw attention, you be artist

Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie, John the Baptist
No dey do like say you no notice

Love don't livе here anymore oh oh
Say lovе don't live here anymore oh oh
Love don't live here anymore
Don't go, don't go
Love don't live here anymore
(Onwebedi ihe ifu) oh oh oh (yeah)

You say
"I never wanna live my life without you"
The place I wanna stay na beside you
Your fire is too hot to handle
Turn me to a fool because I chop your akpu
Negodi
You dey show me love sor, sor n'bwe ego di
Mana ego gwu you come drain my energy
So get the fuck out of my memory
Wetin I never see
Wanna be your king, make you call me your Oba
But wetin I receive no be wetin I dey order
Nne ki si wa ji di obi wa guy wa dor ka
If I begin yarn you, wetin dey imma aghota
Shey I tell you say I ready
To die for your matter
But after nma choputa na sa na ni bu actor
Nne ka nne reason, reason
Now abago another chapter
Now I know that love don't live here anymore

Love don't live here anymore
Don't go, don't go
Love don't live here anymore oh oh oh

Before I talk one, you talk two
Emotional blackmail, you dey cry too
I dey say sorry for things I no do
Omo I no get choice, I just have to
Because I carry Rebecca, you dey carry gun
You face, e be like Erica when she carry gun
Oh baby, take it easy na love me
I carry come
And I say, no doubt me 'cause me, I love you

Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie, John the Baptist
No dey do like say you no notice

Love don't live here anymore oh oh
Say love don't live here anymore oh oh
Love don't live here anymore
Don't go, don't go
Love don't live here anymore oh oh oh
(Love don't live here anymore)

(Extraordinaire) ladies and gentlemen
You face, e be like Erica when she carry gun
Wahala for who no get tactics (Kulboy)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret