Davido, Victor AD - TIRE YOU lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Victor AD - TIRE YOU lyrics]

Omo in this life have money o
You go suffer oh oh oh oh
No no no etins Records
It’s Victor AD na na na yeah it’s Davido oBO

It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see your mate
Dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you you no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you you no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

I know say dem go talk say i don come again
Shey you don buy the Benz now
Wetin you gain o? O Lord I know say dem go
Say I too dey complain
Lord I won come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct
Or if all these na pretext oBO
Lord I want to know

And as you see your mate
Dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you e no tire you
You no dey hustle you dey settle for less o
Suffer no dey tire you e no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you e no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o suffer no dey tire you
E no dey tire you

Eh little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! same people wan dey with OBO

I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well

It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you e no dey tire you
You no dey hustle you dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you e no dey tire you
You no dey work and pray you want to succeed
Succeed o o o tee-Y Mix
E no dey tire you oBO baddest chii

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret