Zlatan, Phyno, Flavour - Fada lyrics
Phyno [Azubuike Chibuzo Nelson] Nigeria
[Zlatan, Phyno, Flavour - Fada lyrics]
I’m not I’m not your papa say if he catch me
He go cut my head
Na why I no come your domot o
Baby me the love you give me sweet me
Adaobi i want to take you
All around the world
Sisi mi oya farabale mu ijo o
I no wan know But i must meet your fada today
Fada your Fada
Fada i must meet your fada today
Fada your Fada
Fada i must meet your fada today
Nwa Ada nwa Ada you be my one and only o
Oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
Asa ne nunu e fe obula echolu I go me nu nu
Tell your Fada si ya che nu nu
Maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
I wanna be the one beside you
Imitate uwa fu ba gi ilo
Cos nobody fit to stop the
Love I have for you? Nwa che kwe ne be
See I get money money ogologo
It’s looking for me a nu m a call away
Gi ka na ache bekelebe iyo
Fada your Fada
Fada i must meet your Fada today
Fada your Fada
Fada i must meet your Fada today
Asa nwa baby you be my priority for life
I want to see your Fada
Mu na umu nna mu na bia to
Do something for your head o
We wan tv to see your Fada
Today today not tomorrow we get money
We no dey borrow ngwa bia nu kwado be nu
A yin na bia ehh e ma na efe ge me
When we see your fada
Fada your Fada
Fada i must meet your Fada today
Fada your Fada
Fada i must meet your Fada today