Zlatan - Rara lyrics

[Zlatan - Rara lyrics]

(Niphkeys, Niphkeys)
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya

Say, wetin you want?
She say "she want love" (kilowi?)
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh (kilo soh?), sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "she want love" (what love?)
"Love without money?" (money)
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo)
Ko da rara (ayiii)

Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii)
(Kilowi?)

Ahn-ahn, oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (je'omo, je'omo)
Shoppеr wey no like the Gucci
Oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci

Uhn, say, say
I just wanna ball, I just wanna flex
Live my best life, zero tolerance for stress
She say "money for hand, her back for ground"
Oya, where your aza?, make I spoil your account
Jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby
(jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby)
Gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te
(gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te)
Before you kala, guy, ready do soapy
(before you kala, guy, ready do soapy)
Na all girls like money, dem be like OG
(na all girls like money, dem be like OG)

She be saying "she want love" (she want love)
She want care (she want care)
She wan cuddle with money on top" (cuddle with money on top)
E mi ika, mo fun je
Repete, with jara on top

Uhn, oya
Say, wetin you want?
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo)
Ko da rara (ayiii)

Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii)
(Kilowi?)
(Je'omo, je'omo)
(Astala, astala)

(Tell me who no like better things)
(Motor wey no like mechanic)
(Snitch we no like dey cash)
(Shopper wey no like the Gucci)
(Timi Jay on the track)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret