Zlatan, Davido - Money lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Zlatan, Davido - Money lyrics]

(Spellz)
Yeah, ahn, ahn

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo′pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l'owo wa se, mo ja wo′be (kuron'be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin' me from makin′ money
Makin′, makin' plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
Nobody wey holy oh
Ahn, say

Ah, too much money j′aiye pa bi Pablo Escobar
If you are young and gettin' money, dupe l′owo Jehovah
And it's quite funny oh (funny oh)
That I′m still ballin'
Dem dey try stop me oh
Dem dey feel say no be my papa born me
Since I was born
Happiness in my blood
Dey talk many-many but I know say dem ah talk
Mo gbo pe e le ba mo
Awon kan ti la'na (ahn, ahn-ahn, ahn)

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo′pe, na money dey stop nonsense (Spellz)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l′owo wa se, mo ja wo'be lo (kuron′be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin' me from makin′ money
Makin', makin′ plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
Nobody wey holy oh

Ahn, yeah, say-say
I no wan know as e go be oh (go be)
I no go settle for less oh (for less)
Na Baba God dey bless me oh (yes)
Na dollar and pounds I dey collect oh (collect)
Fine bobo, no one kobo (leave am)
I no wan be that kind bobo (leave am)
Onigbese no get kobo (yes)
Make money no leave my dormot

Ever since I don come oh (don come)
Lamba in my mouth oh
Energy in my blood
Owo yapia in my bank oh (kilo wi?)
I no dey overlap oh
I never to loose guard oh
I get many omo'pe wey dey bless me with crypto

Say
I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get)
Omo'pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense)
If dem no give you kokoro, alaye, thank God first
Won ni inu shalanga l′owo wa se", mo ja wo′be lo (kuron'be)

Aye oh (aye oh)
Nothing stoppin′ me from makin' money
Makin′, makin' plenty-plenty money
(God) where my maye oh?
Benjamin Lekki, where the molly?
(It′s STG) nobody wey holy oh
Ahn, say

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret