Abdullatyf, Ibakamuzik - Gamers 2.0 lyrics

[Abdullatyf, Ibakamuzik - Gamers 2.0 lyrics]

Ibakamuzik! Ibakamuzik!

Uhm Okay, this is just a freestyle guys
Make una keep quiet
Make this guy finish this rap aiit let's go

I gat my lifestyle, We all Gat our lifestyle

Me I gat to tell you
Me i’m working for the 5 star
We gat to sh¡t Sh¡t, We all gat to sh¡t sh¡t

But, I’m gonna tell you
Me I’m doing all the bullsh¡t
We pulling risk, My nigga we pulling risk

I dey give them no be sey today
We just dey pull the risk

I gat something to tell you my
Nigga sey we no dey tey

So we dey this game, no be even one day
We dey make our money easily
No be sey we dey thief

We dey do that thing, make we make money

I give you that thing
Wey you dey feel am everyday

Because of we everyday, we dey talk am
No be say i like the way them dey
Talk about me nowadays

Because how I’m making money
Every body feel amaze

Me I give you that talk, me I no get e to pay

Oga I no get anything to pay
Because everybody dey look me like champion

I no even get their time
I’m just living my lifestyle

I gat to tell you something my nigga, i
Bought a boss, I bought a boss
I bought a boss
I gat to tell you something nigga
I sey no be today
Me I’m doing that thing no be sey we don tey
But, I’m out to tell you something
Nigga, i dey, I dey, i dey ​

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret