B Red - Dollar (feat. Peruzzi, Davido) lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[B Red - Dollar feat. Peruzzi, Davido lyrics]

Magicboi, take it easy on the beat
She know I got dollar
She say she no want naira
And me sef no want wahala b-Red lo mo na
Now she smiling yes, Cinderella cindodo
On top dollars baddest!
Na because I get ginger
My song dey burst speaker
Haters wan turn believer oya give me chance
Ani ko kan mi my money and my body is yours
Ani ko kan mi o ani ko kan mi o
Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billi' for your body
Right now are you ready i wan wire koboko
You sweet pass Ajinomoto
Erima wey dey give me the level
Thunder fire their matter
I been dey think say you go stay
I no know say you dey craze
You use me elevate at the end of the day
I throway salute ekwekwe
Meanwhile I been dey think say
You go ginger me but you forget yourself
Take all my money give me what you have
Omo Ten Milla for your body
Anything for your body
Thirty billi' for your body
Right now are you ready i wan wire koboko
You sweet pass Ajinomoto
Erima wey dey give me the level
Thunder fire their matter shekpe
I know say for you I go perform
Aah, the ego go dey come like water
My oh, my oh, my oh, my woman ah my woman oh
You know, you no dey give me the same energy
I give you my heart, my car and property yeah
My oh, my oh, my oh my woman oh my woman
100BG for your body fendi for your body
Me I go enter jet for your body
Enter jet for your body
'Cause I want to wire you motor, see
You make me dance like I'm Poco, Lee
Girl I'm speaking politely
She know I got dollar
She say she no want naira
And me sef no want wahala oya give me charm
Now she smiling on top dollar
On top dollars omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now are you ready it's STG
Magicboi, take it easy on the beat

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret