Davido, B Red - Biggest Backside lyrics
Davido [David Adedeji Adeleke]
[Davido, B Red - Biggest Backside lyrics]
E fit be my mind e fit be my eyes
But I'm just looking for an angel in the sky
I'm just looking for a girl with
My eyes when I'm high
No be girl Wey go tell me bye bye
I want a girl Wey go open
Wey go turn me high high
You no dey look another man side
I'm just looking for the Omo
With the biggest backside
And I'm just looking for the
Omo with the biggest backside
I gat my eyes on the prize no be
Lie baby girl shake your butt for me
You know the girls come around every night
Wey you know young John burning
Is Davido with the praises just having fun
With Young money
I put it down on the stage for my
Fans and you know dem girls love it
I remember looking up to don Jay
Don't get me wrong I still
Look up to don jay
Now my gbedu dey bam from here to Bombay
I'm living large dey no born me to complain
E fit be my mind e fit be my eyes
But I'm just looking for an angel in the sky
I'm just looking for a girl with
My eyes when I'm high
No be girl Wey go tell me bye bye
I want a girl Wey go open
Wey go turn me high high
You no dey look another man side
I'm just looking for the Omo
With the biggest backside
I'm just looking for the Omo
With the biggest backside
If love is a crime lock me for prison
Throway the key jam it for frisson
My Love for you na every season
The way you move dey make me dey greasing
She tell me say she want the coco
I tell am say Owo ni koko
She tell me say she want to go go
She want to go to a
Place in the after westsides
Girl I can do this normally
But for you I travel so far
Girl your bom-bom dey
E dey make my head dey scatter
I go live another day
Just to view your biggest baka
Omo you gat to love it omo I want to love it
E fit be my mind e fit be my eyes
But I'm just looking for an angel in the sky
I'm just looking for a girl with
My eyes when I'm high
No be girl Wey go tell me bye bye
I want a girl Wey go open
Wey go turn me high high
You no dey look another man side
I'm just looking for the Omo
With the biggest backside
And I'm just looking for the
Omo with the biggest backside
And I'm just looking for the
Omo with the biggest backside