BADWOLF - Folake lyrics
[BADWOLF - Folake lyrics]
Me for my money? Imade ti bade who bade i go
Touch you for your body o
Versace givenchy Armani i report you
To your mummy o
Folake folake where you dey shey you talk
Sey you go love me o
Say you make me fall in love
Your body your body your body
Give me love anytime when i dey o
Baby girl no dey form for me
I dey wait make you show me the way
Because you get pride and youre pride
No dey let call me
Because I get pride and i no fit to say sorry
Say what you want what you want
What you want from me no dey form girl see i
Know say you want money
Folake folake folake shey you love
Me for my money? Imade ti bade who bade i go
Touch you for your body o
Versace givenchy Armani i report you
To your mummy o
Folake folake where you dey shey you talk
Sey you go love me o
Say you make me fall in love
Bust down
Make me fall in love until I touch ground
Yeah she only love me cause I'm up now
Middle finger deuces put em up
Now give a fuck now but her nyansh tho
Anytime she leaving i dey catch cold
Wetin she dey carry me I gots know
Know she only love me for the cash flow
Don't attract broke but im in here with my
Brothers from the land tonight
And we used to women thats digging
On your land to mine
All the gold that you got
Don't really understand the lies
My hands are tied i gotta
Get some answers right
Folake folake folake shey you love
Me for my money? Imade ti bade who bade i go
Touch you for your body o
Versace givenchy Armani i report you
To your mummy o
Folake folake where you dey shey you talk
Sey you go love me o