Blvck Topia - Illness lyrics
[Blvck Topia - Illness lyrics]
(Wetin dey happen like this?)
One man e pull off Im jacket
(One man e pull off Im jacket)
Today is hot, e no cold o
(E no cold o, e no cold o)
E say e get story o, ah (Story for the gods)
Ah no go lie o (Lie o)
Ah no go lie o (Lie o)
Yesterday for road (O-o-o oohh)
I was staring at (aaaahh)
At a pawpaw tree holding up a rope
(ah rope) ah stole from goat o
(goat o) it all pain I feel
(Oh, oh, oh) in bone marrow
(bone marrow) story for gods
In the crowd I dance
To the noise they make ah dey do like king
Even Though ah sad lord knows
I reach my house i reach my housе
I get a mug i make some tеa
The poison dey under the bed
Me know the way to leave earth
I just dey scared i get dream
I get vision e dey colorful
E dey colorful seh
In the crowd I dance
To noise dem make ah dey do like king
Even Though ah sad lord knows