Bwoy Finex, HK - Fantasy lyrics

[Bwoy Finex, HK - Fantasy lyrics]

You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby let’s make memories

You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby girl it’s you and me

Fine girl make you come my way
Anyhow you want it I go Dey
If na short time I go pay
Run come fast nor delay
I swear today na today
I nor Dey talk much but if
I talk love na money
You set, come cure my konji
Up and down na your body Dey do me jiji
Abeg make you nor greedy

You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby let’s make memories

You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby girl it’s you and me

Señorita tu cuerpo eres tan Bonita
I must to run you for here
I nor go leave you alone
Play along cos girl you don know wetin dey
Cos I go spend my money
And I go take you with me hK (Rap)

Bwoy Finex see dis girl just
Dey stress me everyday
I don tell am say I love
Her even sef I go pay but she nor wan listen
Always Dey talk about chichi
Say Naomi tell Sophire say I bang Ruky
But, I nor send hey girl I don’t pretend
Tell me wenti you want
Then I promise imma hold on to my end
I nor sabi long talk ask your friend
Too much talk
If I love you like a brother let’s be friends
Beware from wenti go harm you
You see those girls you Dey talk to
Saying things that are not true
I aim not to hurt you
Make I Dey tell you nobody
Loves you like I do
You see those girls wey dey form
Me sef them wan on too yeah that’s true
The way I spend Jennifer say dey make am wet
Anything I want for her to come around I get
So she set but she nor Dey budget
Abeg reason with me sharply
Make I nor go regret you can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby let’s make memories

You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby girl it’s you and me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret