CKay, Blaqbonez - Hallelujah lyrics

Emeka Akumefule

[CKay, Blaqbonez - Hallelujah lyrics]

Ah-ah
Ah-ah-ah-ah

I just wanna make love and money
Walahi suffer, suffer life is not for me
See me I come from noting
See me I come from trenches
Noting dey my aza for fourteen days
And nobody feel my pain, uh-huh
I will never be the same, uh-huh
I was a different case, uh-huh
When dem look my side dem dey say, "Ah, ah"
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine
(My shoe shine, my shoe shine)

Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wolе

Yeah, I been on the road all day
I'm chasing mula
Fire dеy my mouth like azula
Turn a magic beat into suya
Yeah, I been hot for like four years
and they wonder if I'm done yet
People be like rice for my concert
Welcome, welcome the new converts
In a whip wey dey convert, ah-ah-ah
Buju say he wan' race me
Tell am we go do am unfailingly, yeah
CKay bought a AMG
So it's three bad boys with V8 engines
You no go be si me
You want to lose bet against me (Uh)
We flexing (Uh)
Uh-huh, 'til eternity, uh

Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler, cooler
Eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole

Mula
Cooler
Ooh, yeah
Oh, oh-oh-oh
Owo wole

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret