CKay - Turnioniown lyrics

[CKay - Turnioniown lyrics]

What the fuck men? Nobody is turning Nigeria
It’s just Turnioniown oh aahh
Ckay yoyo yea

Turnioniown nigeria turnioniown
The government turnioniown
Economy turnioniown everything turnioniown
Electricity offing oniown
Everything turnioniown
Food price is rising oniown

I don’t see no change in sight
Everything wey dem tell us na lie
I don’t even know who to vote for
I don’t even know
I don’t even know who to support
I don’t even know ahhh

Nobody falling the Naira but e falling oniown
Nobody offing the light but e offing oniown
Nobody chopping the money but


E chopping oniown
Nobody strike the ASUU but e striking oniown

All I really wanna say is they
Don’t give a fuck about us
Is it too much to ask for
A government we can trust?
Wake up and smell the coffee
Nobody cares for nobody
Nobody really gives a fuck
Since I be small pikin I
Don dey pray for Naija
I no know when the prayer go stop
Don’t go and sell your vote
Don’t go and be a goat or God go punish you
Give you 5k today
Tomorrow, bag of rice na 50k yea yea yea yea
Take this thing away men
What’s the hell with you?
Are…are…are you normal? Are you normal?

Turnioniown nigeria turnioniown
The government turnioniown
Economy turnioniown everything turnioniown
Electricity offing oniown
Everything turnioniown
Food price is rising oniown

Turnin turnin turnin turnin

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret