Cobhams Asuquo - Jah Eli Jah lyrics

[Cobhams Asuquo - Jah Eli Jah lyrics]

Ah ya ayaya Shmurda
Swear I no go lie

Bella Shmurda: I remember those days, when
No lighter, no ganja, no friends
I remember those days when we have
To bustle to get friends
I hustle all my way up, I did it all alone
I brought all my brothers up
Let dem see shine bright ayaya
Holy Michael, Holy Gabriel, Holy Raphael
Holy Uriel baba bless me, make them envy
The way I'm flexing the money, resting
Holy Michael, Holy Gabriel, Holy Raphael
Holy Uriel baba bless me, make them envy
The way I'm flexing the money, resting

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make them see say me I no dey suffer
Eli Jah Eli Jah send down fire, bless my ota
Give them long life to see me prosper
Make them see say me I no dey suffer again

Cobhams Asuquo: Oluwa say make we pray for
Our enemies and our neighbors
Bless my enemies and my neighbors
So that when I buy big Benz
Them go see motor same all
You give me grace
Give me favour now I'm rich and I'm famous
Sotey I dey buy big houses for Lagos
Anyhow anyhow, people go dey wey go hate us

Holy Michael, Holy Gabriel, Holy Raphael
Holy Uriel baba bless me, make them envy
The boy that is flexing the money, resting
Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make them see say me I no dey suffer again
Eli Jah Eli Jah send down fire, bless my ota
Give them long life, make them see me prosper
Make them see say me I no dey suffer again

Patoranking: Na me dem dey call Kekere oh
Back then I no fit chop pekere o
Poverty just dey tele oh
But Oluwa iwo ni mo gbekele oh
Wetin my eyes don see
Hmm omo my mouth no fit talk am
From Ghetto to oversea
Anywhere you hear my gbedu follow me rock am

Holy Michael, holy Gabriel you don prove dem
Say my head dey there
Holy Michael, Holy Ranking
Father me I give you special thanking

Eli Jah, Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Pour me water, holy water
Make I rabambambam with plenty raba whayasah?
Eli Jah Eli Jah send down fire, bless my ota
Give them long make them see say
Me ah no dey suffer jah Eli Jah, Eli Jah
God of fire
Bless my ota, give them long life
Make them see me prosper
Make them see say I no dey suffer again again

Yayayaya eli Jah Eli Jah
Send down fire, bless my ota
Give them long life
Make them see say me I dey prosper
Make them see say me I no dey suffer again

Jah Eli Jah, Eli Jah god of fire
Bless my ota, give them long life
Make them see me prosper
Make them see say I no dey suffer again again

Me no fit suffer again
Me can't suffer again i no fit suffer again

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret