Davido - FEM lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido - FEM lyrics]

Napji killing this one para
Para, ahah

E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk fem
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk fem
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know
You go know when you see
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know
You go know when you see

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them com dey para, para, para
Para for me
Why everybody com dey para, para, para
Para for me
Why them com dey para, para, para
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Thеm go para for you

Before the, bеfore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much
I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my on G pass G Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life
Man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind
Give them mind live my life
Man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind
Give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them com dey para, para, para
Para for me
Why everybody com dey para, para, para
Para for me para, para, para
Para for me

Napji killing this one

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret