Tiwa Savage, Dj Consequence, MystroSugar - Do Like This lyrics

[Tiwa Savage, Dj Consequence, MystroSugar - Do Like This lyrics]

Consequence bounce through the fire
Baby shake the bumbum ehn ehn
Bounce through the fire, Mystro sugar eh
Baby shake the bumbum, Tiwa-Savage

If you getti money
Dey go wan calculate your pumpumpum yh
If you getti money
Dey go collaborate your flenjor o
As I getti money
Me I want to gyrate and turn Na Na (jaiye)
So I call Genevieve make she
Come party for London oyh

O baby do like this owo lo se koko
Omoge do like this o ah owo lo se koko
Why you dey do like this oh ah
O ti mo powo lo Shey koko
Omoge do like this o ah owo lo Shey koko
Mystro sugar

Bounce through the fire
Baby shake the bumbum
Bounce through the fire
Baby shake the bumbum

Tiwa-Savage
As the gbedu dey give them the musical
My body dey give them the physical
And when the condition is critical
Bobo get down on it african bad girl, Tiwa!
Am the baddest, Singer!
Na me dey them, Ginger!
Wey dey make them, Tingerlin
International lady o, International flavor
Americana want her oya gbefun leyo Lankan
If you get money
Dem go wan calculate your pumpumpum
If you get money
Dem go collaborate your flenjor eh
As I getti money
Me I want to gyrate an turn Na Na (jaiye)
As dey no me for Lagos
Naso dem dey feel me for London eh

O baby do like this owo lo Shey koko
Do like this owo lo shey koko o
Why you dey do like this
A bi o ti fa Igbo yo oo
Baby do like this o ah malo fa Igbo yo

Mystro sugar bounce through the fire
Baby sake the bumbum well
Bounce through the fire
Baby sake the bumbum well

Kojo i want to shake palm wine
She want to dance and whine o
Erima nice and fine (Erima nice and fine)
Your body dey cause tension, aje
E dey chook me injection (oh no)
Obia goni connecti
Abi you want the goody bag oh baby (jeje)
International baby, International flavor
Americana want her yh
Oya gbefun Leyo kan kan if you get money
Dem go wan calculate your pumpumpum yea
If you get money
Dem go collaborate your flenjor o
As I getti money
Me I want to gyrate an turn Na Na ehn
So I call Genevieve make she
Come party for London Eh

O baby do like this owo lo se koko
Omoge do like this o ah owo lo se koko
Why you dey do like this oh ah
(Do Like This oo)
O ti mo pe owo lo Shey koko
Omoge do like this o ah (Do Like This oo)
Owo lo Shey koko

Mystro sugar bounce through the fire
Baby sake the bumbum well
Bounce through the fire baby sake the bumbum
Consequence!

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret