Dj jimmy jatt, Burna Boy, 2Baba, Sound Sultan - Glasses Up lyrics

Burna Boy [Damini Ebunoluwa Ogulu] Nigeria

[Dj jimmy jatt, Burna Boy, 2Baba, Sound Sultan - Glasses Up lyrics]

Party time show time
Cool DJ Jimmy Jatt you already know
Guess who is in here
2Face Idibia, Burna Boy and of course Sound
Sultan yung Greyz I see you
TeeY Mix wanna see your hands up in the air
Lemme see your glasses up in the air
We celebrating every night in the air
So let the DJ put on the vibes in the air
I need to back up off the wall Add or View
Explanation – Sound sultan
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o Add
Or Viеw explanation
– Sound sultan
I dey live my life so just lеave my
Life i dey live my life
As I want am jumping over the
Hurdles all by myself
I don't need no storms now
No be today e don tey wey
Yarnsh don dey dey for back no be today
E don tey when Jimmy Jatt don dey scratch e
When I drop my album for cassette
Girls dem dey fall in like confetti
Now I am rich and I am
Fat and I no fit forget
When I thinner pass spaghetti o
No forget emi ni baba no regret
I no get any friend i no get enemy
And na so we go dey progress Add or View
Explanation – Burna Boy mo reti e lana
Manchester lomo gan mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan mo reti e lana
Manchester lomo gan mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
I need to back up off the wall Add or View
Explanation – Sound Sultan
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret