DJ Neptune, Victor AD - Tomorrow lyrics

[DJ Neptune, Victor AD - Tomorrow lyrics]

Greatness
It's another one
It's Victor AD na-na-na yeah
DJ Neptune
(It's Kel P vibes)

Why you still dey vex? Cool temper
Why you still dey para? Like say you create yourself
My brother cool down, no dey worry about tomorrow
A one lifetime we get, no body wey dey borrow, eh

Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
Call all dem guys make dem come out link up, yeah
Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
Tomorrow go come na for those wey sleep wake up eh
Oh, no-no-no

Mehn I for like to talk about government
And I for like to talk about stress
And I for like to talk about traffic
And I for like to talk about

Family and problem and poverty dey hold them
I know say blessings go surely locate them
Edumare go bless them
I dey think about as I go dey accept them
As them no dey accept me
And I want to know oh
And I want to know oh

Why you still dey vex? Cool temper
Why you still dey para? Like say you create yourself
My brother cool down, no dey worry about tomorrow
A one lifetime we get, no body wey dey borrow, eh

Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
Call all dem guys make dem come out link up, yeah
Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
Tomorrow go come na for those wey sleep wake up, eh
Oh, no-no-no

Say if today no come, if I don't know say yesterday no too bad oh
If today no come, if I don't get mad dey complain for new bag oh
I dey try to reason with you at the same time reason for you omo oh no
I dey try to stand by you I no fit to die for you

If I get my family and problem how poverty dey hold them
I know say blessings go surely locate them
Edumare go bless them
I dey think about as I go dey accept them
As them no dey accept me
And I want to know oh
And I want to know oh

Eh Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
One time
Call all dem guys make dem come out link up eh
Let's go
Omo drink up, drink up, drink up, drink up, oh
Woo
Tomorrow go come na for those wey sleep wake up eh
Oh, no-no-no

Baddest
Wheeler
Neptune Records
DJ Neptune
Greatness
Sounds Of Neptune

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret