DJ Sean K , Oxlade - Ifeoma lyrics

Ikuforiji Olaitan Abdulrahman

[DJ Sean K , Oxlade - Ifeoma lyrics]

Kilamiti burst down back up & whine slow
Kripo, Dj Sean K boy Oxlade oh, Oh Na Na
Kilamiti burst down back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato (maranma for you)

I want to give you kind of
Love wey you never see before
And if them tell you say I
Get girlfriend Omo Na before before
Rrrrrr last year
E no easy Omo to dey fall in love
But as I don choose you
I go try my best to place
No one else above you baby

For a long time I've been searching
For a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking
For a girl like you
I've been looking very wide

Oya bo sinu mito wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you

Kilamiti burst down back up and whine slow
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo
Come in the front and back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo

For a long time I've been searching
For a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking
For a girl like you
I've been looking very wide

Oya bo sinu mito wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret