D'Prince, Dr SID - Amina lyrics

[D'Prince, Dr SID - Amina lyrics]

(Mavins) amina
Where you dey? Come and see
We don dey shele amina
Make una come meet us for center
E don dey happen for this Moe
You come party you leave your pients
I know you're mad you get agenda
With that kind behind omo take your time

That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here comе here my girl
I go give you your sharе
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey

See me see see this sissy go
Put me for trouble o
Girls of nowadays go put me for trouble eh
Amina come party she forget her pient mo gbe
Even some girls for here don
Comot their pient oh eh
But me I don bring some
And you know say I don smoke some
Know the boy handsome
So le won hold me for ransom don't hold me
Don't hold me i say don't hold me
Omo you no know me

(Mavins) amina
Where you dey? Come and see
We don dey shele amina
Make una come meet us for center
E don dey happen for this Moe
You come party you leave your pients
I know you're mad you get agenda
With that kind behind omo take your time

That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share that thing wey

Ahn ahn say na you mine
Abi who no know say na me you dey find o?
You come find another man wey go
Harm you your behind o omo for your mind o
Me one of a kind o
You show yourself with your body while your
Eyes dey talk all mouth o
That thing wey dey for Sokoto
I don put am for shokoto
Omoge why you dey no for me
Come talk inside motor omo for your mind o
You be one of a kind o
Omo, omo for your mind o
You be one of a kind o

(Mavins) amina
Where you dey? Come and see
We don dey shele amina
Make una come meet us for center
E don dey happen (Mavins)
For this Moe you come party
You leave your pients i know you're mad
You get agenda with that kind behind
Omo take your time

That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find for pier
E dey for here come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey

That thing wey you dey you leave your pients
That thing wey you dey amina
That thing wey you dey with that kind behind

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret