Dr SID - Open and Close lyrics

[Dr SID - Open and Close lyrics]

The truth of the matter is in life
When one door closes another one opens
That’s how life is close open
Close open

Oh yeah oh yeah
Oh yeah give them open and close
Give them Give them open and close
Give them open and close
Give them Give them open and close
Give them open and close
Give them Give them open and close
Give them open and close
Give them Give them open and close

For where bum bum dey
You be number one with the bum bum bae
Everyday on the gram girl you just dey slay
Wetin you want baby I go pay with no delay

Ifeoma the way you make your body move
The way you make your body move
You be controller no body photocopy you
No body photocopy you

Original like genesis (Genesis)
Girl I don dey manya from the genesis
(Genesis o) can we be friends not enemies
(Enemies) i pray for you no nemesis
(nemesis o)

Ifeoma the way you make your body move
The way you make your body move
You be controller no body photocopy you
No body photocopy you

Anytime you give dem open and close
Give them Give them open and close (bubble)
Give them open and close
Give them Give them open and close
(shake it o) give them open and close
Give them Give them open and close
(go down now) give them open and close
Give them Give them open and close

When waka pass na trouble
Who dey complain give dem double
Girl on this side we dey bubble
You be pepper dem gang dem go humble
Tell me where you dey go so
Every time you pass na go slow
Baby no time for e don do
You be pepper dem gang dem go humble
Original like genesis (genesis)
Girl I don dey manya from the genesis
(genesis o) can we be friends not enemies
(enemies) i pray for you no nemesis
(nemesis o)

Ifeoma the way you make your body move
The way you make your body move
You be controller no body photocopy you
No body photocopy you

Anytime you give dem open and close
Give them Give them open and close (bubble)
Give them open and close
Give them Give them open and close
(shake it o) give them open and close
Give them give them open and close
(Go down now) give them open and close
Give them give them open and close

All eyes on you all eyes on you
O baby show them the way you move
The way you move baby control them
It is bigger than
Your backside is bigger than
I like that when you jiggy down
Now come rock with a biggie man

Oya baby give dem open and close
Give them Give them open and close (bubble)
Give them open and close
Give them Give them open and close
(shake it o) give them open and close
Give them give them open and close
(Go down now) give them open and close
Give them give them open and close

Open and close open open open and close
Open and close open open open and close
Open and close close close clo clo close
Open and close open open open and close

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret