Iyanya, Dr SID, Don Jazzy - Up 2 Something lyrics

[Iyanya, Dr SID, Don Jazzy - Up 2 Something lyrics]

It's Iyanya "Did you wanna run again?"

Up to something, no be small-thing
Check my melody, stop the dulling
Talk to my baby, wait, I'm coming
Me and Iyanya, we're up to something
Artistes don boku, richy-richy naa-ni
Bigger than Mavin? Don't be funny
Dem dey feel me, from Okoko'maiko
Down to Asia, Colombia calling
If na for money, we get am plenty
Ask me for money, whenever you see me
Another reason, when dem go dey feel me
And dem go dey twale, when I show for TV

(ooh ooooh ooh oh)
Who do this thing wey dey make dem say-aaay?
(ooh ooooh ooh oh)
Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay?

You know we get the master-plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never die, we multiply
Look what you made me do

Up to something, no be small-thing
The Bank is calling, more money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go

"Mavin!"

Some people just dey make mouth
But their money na audio
We no dey see am at all o
We're getting moolah, but we can't shout
Na why your baby dey call o
No messy, we still dey balling
We no dey force 'cos still, we run it
We call shot, keep it on a hundred
And, go tell your Bank, to come borrow money
And, tell your girls
It's time to come jolly "yaay yaay"
Don't show up, if you ain't gat money
Paid my bills, so when you're paying
Cash only
Out of the road, so we stepping out the jet
Everybody feeling good
Giving glory to the Most-high
The money long, so we burn, till the sun down
Na celebration, we dey 'pon it all-night
Some people, they just dey hate
Dem wan turn-off we light
But, you know for Mavin, no shaking oh

(ooh ooooh ooh oh)
Who do this thing wey dey make dem say-aaay?
(ooh ooooh ooh oh)
Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay?

You know we get the master-plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never die, we multiply
Look what you made me do

Up to something, no be small-thing
The Bank is calling, more money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go

"Mavin!"

No time for no dulling on the way up
Plenty durty fit to cause you plenty hold-up
As you can see, Don Jazzy got me turnt-up
And nothing can stop me, I'm all the way up

To, to Tooban, I be running every city
All the fine girls
Steady-ringing at we Celli
Hot-stuff, now we gbo'na feli-feli
And when you hear the bass, feel the rumble
Na your belly
It's been a long-time coming "no be mai mai"
When you hear the music
Keep it trending "no be mai mai"
Money stacked-up
To the ceiling "no be mai mai"
You making noise, all we do, window-spending
"no be mai mai"
The people sweating, they feel the heating
We in the kitchen, the something cooking
No baking-soda, the game is over
We sitting on top, iwa'nne iwa ta'go

(ooh ooooh ooh oh)
Who do this thing wey dey make dem say-aaay?
(ooh ooooh ooh oh)
Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay?

You know we get the master-plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never die, we multiply
Look what you made me do

Up to something, no be small-thing
The Bank is calling, more money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret