Tiwa Savage, Ice Prince - No Be Today lyrics

[Tiwa Savage, Ice Prince - No Be Today lyrics]

This one na for mama Oyibo (Oyibo)
This one na for mama Ejiro (Ejiro)
This one na for uncle Lere (Lere)
This one na for Surulere (Surulere)
Ai, Ai, Ai
You already know (you already know)
Eh, na my mama soup wey dey sweet me pass
(my mama soup we dey sweet me pass)
Eh, Eh, Eh you already know
Eh, na my mama stew wey dey give me jazz
(stew wey give me jazz)
You know back in the day as a little boy
All I just wanted was little toys
Nowadays I'm a superstar
And all I be thinking is super cars
Brother no be todayyy (oh yeah)
Wey the hustle don dey pay
(hustle don dey pay oh wey eh)
No be todayyy (oh yeah)
Wey Jehova don dey bless
(Jehova don dey bless me oh wey)
Everywhere me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby I shake your balance (balance)
Your balance, you gallant eh
Now baby now give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace, your palace tiwa Savage
See this love of mine
His love is so divine (yeah)
And he hustle everyday to make
His baby shine oh see back in the day
When our love was new
Your love dey kampe so I know is true
So now I loving the balance (balance)
I loving the gallant (gallant)
This one no be ojoro
Na so so wonders Baba God dey do oh
No be todayyy (oh yeah)
Wey the hustle don dey pay
(wey the hustle don dey pay oh wey eh)
No be todayyy (oh yeah)
Wey Jehova don dey bless
(Jehova don dey bless me oh wey)
Everywhere me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby I shake your balance (balance)
Your balance, you gallant eh
Now baby now give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace, your palace eh
Put you on balenciagas
(put me on balenciaga eh)
Louis and Gucci and Pradas
(Louis and Gucci and Prada eh)
I for like to go settle your fathers
(come make you meet my father and mother eh)
Me and your brother be brothers
(brothers) brothers (brothers) brothers eh
The only one I want the only one I need
The only thing that ever ever
Make my life complete oh
No be todayyy (oh yeah)
Wey the hustle don dey pay
(hustle don dey pay oh wey eh) no be todayyy
(no be today, no be today, oh yeah)
Wey Jehova don dey bless
(Jehova don dey bless oh yeah)
Everywhere me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby I shake your balance (balance)
Your balance (balance) , you gallant eh
Now baby now give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace, your palace eh no be todayyy
You see this love of mine
His love is so divine yeah (divine yeah)
You see this love of mine
His love is so divine yeah (divine yeah)
Aleenkz

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret