Kwesi Arthur - Back On The Wall lyrics

[Kwesi Arthur - Back On The Wall lyrics]

When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
Them no dey like you like them dey dey used to, used to
And edey pain me, make a'blame me!
Why them no dey like me like them dey dey used to
Them no dey like me like them dey dey used to, used to
Is it that mean, is it jealousy
Why them no dey like me like them dey dey used to
Them no dey like me like them dey dey used to, used to

See me see trouble
See me see trouble
See me see trouble
See me see trouble ey
Please don't burst my bubble
I've been hustling hustling
Me ne wo na ɛkɔ ba
My brother my brother
So tell me mini sa ne ba
Nsa kɔ na nsa ba
Me ne wo na ɛkɔ ba
Sɛ m'anya me ho n fa soɔ deɛ yemmɔ ka
On my knees praying for mercy
Jah Jah abi you see the grind
Nanfo sɛm nti na kɔtɔ nni tre
I thought mama was lying
Now I see
Ghetto wood actors
Wɔsɛe me din backwards
Haba!

When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
Them no dey like you like them dey dey used to
When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
Them no dey like you like them dey dey used to
And edey pain me, make a'blame me!
Why them no dey like me like them dey dey used to
Them no dey like me like them dey dey used to, used to
Is it that mean, is it jealousy
Why them no dey like me like them dey dey used to
Them no dey like me like them dey dey used to

Mi ni sane ba
Nsa kɔ na nsa ba
Mi ni sane ba
Nsa kɔ na nsa ba
Tidatitatey!
Jealousy go shame
Jealousy go shame
Jealousy mama, jealousy papa
Jealousy brother, jealousy sister ey ey ey
Tidatitatey!
Jealousy go shame
Jealousy go shame
Jealousyfoc aahh!
Tadadadidatadatoro ey
I go pray for you
Ooh
Yea yea yea
Jealousy go shame
Jealousy go shame

(When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
Them no dey like you like them dey dey used to
When you get your back on the wall
When you get your back on the wall
Them no dey like you like them dey dey used to
Them no dey like you like them dey dey used to)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret