Tiwa Savage, Kwesi Arthur, Smallgod - Let Dem Kno lyrics

[Tiwa Savage, Kwesi Arthur, Smallgod - Let Dem Kno lyrics]

Bam bam pass me the right lighter
Wetin i do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt
Sir

Shey you know say i sexy Kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho 10 wo f3 ma gbo
Gats to let them know no go dey for corner

Carry last man o baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know no go dey for corner
Carry last man o 3nhw3, 3y3 wo f3
If i do dem go talk o no fear, no rest

I dey put all for my hustle o
Your Oga no pass ma Oga o
Hustle for streets now we to the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Likе ma matter oo

Now they go dey feel am for Gbakpalaja o
Baby you for show body likе ibi dem
Dem go flex on you
Opana no get money but opana say
Ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight
Me just want high tonight

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know no go dey for corner
Carry last man o baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know no go dey for corner
Go carry last man o
Yeah, if you dey see me dey flex
Omo make you no para
Alaye say en go pay, what is the matter
This is a serious something and
I no come to play play, play
When i dey give them
Something edey sweet like

Orekekey no bad energy fit to quench my fire
African bad girl, i go kill dem taya
Monkey go market, if eno come back egon that
One na yawa baby sho 10 wo f3 ma gbo
Gats to let them know

No go dey for corner carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know no go dey for corner
Go carry last man o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret