Kwesi Arthur - Don't Keep Me Waiting Part II lyrics

[Kwesi Arthur - Don't Keep Me Waiting Part II lyrics]

Oh yeah dedadeey

I put my all into you nti no mentete me
If your feelings sef changed just lemme know
Abi I tell you say you gimme joy
Anything I go talk ebi lie
All the boys wan move them be one
For your love I go break every law
Abi I tell you say you gimme joy
Anything I go talk ebi lie
All the boys wan move them be one
For your love I go break every law (eh)
Nti odo yewu e, ɛmma me ho nkyiri me oo
Eh
Odo yewu eh
Mese odo yewu eh, you drive me crazy ooh
Don't keep me waiting, easy ma jorley
Odo yewu eh
I put my all into you odo sɛ mendwodwo me, odo eh
Tena menkyen I feel bored eh
I love pass eno bi joke ebi true
Anything you dey want I go do
Anything dey go buy go bi two
Don't dare take me for a fool
I love pass eno bi joke ebi truuuue
Anything you dey want I go do
Anything dey go buy go bi two
Don't dare take me for a fool
Enti odo yewu eh, ɛmma meho nkyiri me oo eh
Odo yewu eh
Mese odo yewu eh, you drive me crazy oh
Don't keep me waiting, easy ma jorley
Odo yewu eh

You are my song, you are my beat, you are my melody
You are my rhythm, you are my voice, you are my energy
You better be, worth the wait
Ɛngu woho oo, just treat me with courtesy
Thin line between a friend and enemy
Se me yɛ wo bɔne a don't you keep it in your memory
If you want it let it be, wonpɛ nso a just let it go
Middle fingers up, dey no fi fuck up the energy, it's legendary ah
I don't wan rush you, in your own time mesef I no wan touch you
Practice what you preach
Connection I dey seek
Every time we meet e bi cause sey we for argue
I know the feelings dey don't you fight it ah
I know the feelings dey don't you hide it ah
Ɛne wodo me, ɔkyena you go fucking hate me
Make up your mind you are so indecisive ah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret