Larry Gaaga, Burna Boy, 2Baba, D’Banj - Baba Nla lyrics

Burna Boy [Damini Ebunoluwa Ogulu] Nigeria

[Larry Gaaga, Burna Boy, 2Baba, D’Banj - Baba Nla lyrics]

Gaaga Musik disaster yea
They say me bury mi sef for a rascal
Disaster no grammar
Girl when l go up the real
They no come my terrain ah
They ran all of dem for designer
If you see say dem dey find me for the corner
Make you tell dem say you no see me
Cos enter the boat with me
And me pray wit my rosary me
Paranoid totally
Scaring everybody close to me
My name is too fucking noisy
Oh me oh my oh my oh my ghen ghen ghen
Baba nla nonsense ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
No let dem lie to you and bluff
Tell dem say gangster no wear handcuff


Original not another man stuff
Me fans dem ah plenty just like dandruff
So why they won koba mi
Link with the girls them globally
Me cut them bluff man totally
I know say Larry Gaga cover me
Egidi egidi egidi egidi egidi
Egidi egidi egidi ghen ghen ghen
Baba nla nonsense ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ehn oh eh baba nla nonsense nonsense naso
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest
E get as dem go do I no go give dem face
I go dey kuku just dey
Waka dey arrange my face
I go dey enter the city with happiness
I go dey gather all
The people in togetherness
I go dey keep my cool make I no go vex
As guy man dey work see guy man must flex
Make sure say I dey mind my business
Because crazy people everywhere I
No like stress
Ehen nowadays I go dey put me first
I go dey do my best i go dey leave the rest
I go dey keep it fresh I
Go dey wear live vest i go dey do my Gaga
Shuffle dey avoid arrest eh ghen ghen ghen
Baba nla nonsense ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghe ghen ghen baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense bangalee
Larry Gaga

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret