M.anifest, Kel P, Kelvyn Boy - We no dey hear lyrics

[M.anifest, Kel P, Kelvyn Boy - We no dey hear lyrics]

If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
Manifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the
People dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo) wo oh

New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that Manifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that’s a true feeling
Tell these old dogs I’m a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that’s the slogan too
On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s
Keep the same energy when I run into… you
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ?

We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo) wo wo

No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can’t share our smiles if you
No dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
Cause we get the vision
Pop styles everyday we’re transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo i don’t need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs
Whiles the crowd cheers ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here
We no go stop… yeah

If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
Manifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek
The people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo) wo oh

Yɛ si asɛm aba obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret