M.anifest - We dey manage lyrics

[M.anifest - We dey manage lyrics]

Chale how you dey

Chale wossop? Me I dey
How are you doing? Managing
How be the job? E be cool, side note damaging
And your girl?Oh she dey
She just chop her birthday
And your momee? Cool kraa she
Dey church on sunday
What be the move? Oh my guy
Couple of moves all pae
I dey do some runnings if I hit then apae
And yourself? Oh normal I dey like I no dey
I just chok cool one corner dey wedge pay day
Insha’Allah this year diɛ I for marry
The yaanom no fit pour sand in my gari
Haha hehe haha hеhe abi you barb
Mek we link op, bеtter time abi you barb

Zero cedis in my savings but at least
(we dey manage)
I no pay the light bill but at least
(we dey manage)
Job side side hard small but at least
(we dey manage) how I for do
(we dey manage) Oh kapish (we dey manage)
Still dey momee ein house but u knor
(we dey manage)
Fall asleep with my doubts but u knor
(we dey manage) visa bounce but if we get
Some pounds we go manage (we dey manage)

How are you? Fine thank you it’s
A been long time oh
You don’t look for me oh why is it a sign oh
And you? Oh me i’m blessed and highly favored
Even today I did morning
Devotion with my neighbours
Are you still with your boy? I had
To leave him in a haste
Sɛ ɔno diɛ girl bia ɔhyɛ skirt yɛ ne taste
What a waste anyway my new
Guy I met him church bible study
He’s God fearing I think it works
And you? Oh me right now
I’m focused on my studies
Getting my 3rd degree, saa saa steady
But some one prof is always worrying me
I don’t want to agree
He’ll change my grade A to a B
Ohoh Ghana mpanyin boni nkoa same
Thing happened at my uni
Ohoh, well yɛ bɛ fa no saa, see you later wai

Zero cedis in my savings but at least
(we dey manage)
I no pay the light bill but at least
(we dey manage)
Job side side hard small but at least
(we dey manage) how I for do
(we dey manage) Oh kapish (we dey manage)
Still dey momee ein house but u knor
(we dey manage)
Fall asleep with my doubts but u knor
(we dey manage) visa bounce but if we get
Some pounds we go manage (we dey manage)

Mek I take you thru a little illustration
Show you two Ghanaians in a conversation
We like to talk you would
Think that it’s an occupation
So so managers dey this nation

Chale I see you keep when be the last time?
You hear sey Kofi die? Oh sigh
What happen am? Mmm this one someway
Onom akura duro, ein wife lef am, heartbreak
But kofi paa, same Ghana we dey inside
Last time I see am everything
Cool for ein side
We even go car park he show me ein new ride
Pictures on the phone, big wedding, house
New bride
Truth be sey Kofi couldn’t cut his coat
According to his size, happiness a joke
Same Ghana that we dey
Different cabins same boat
We all say ‘we’re managing’
But some barely afloat

We all say we are managing
But some barely afloat
But every four years they go
Come for wanna votes
But if talk some they go
Talk sey I be partisan
But rather than staying silent
We for stay woke
We dey on a continent with the
Youngest population in the world
But the truth
The youth don’t have water in the well
So we thirst for a change
That seems to never come
In a words of a spiritual we shall overcome
Our welfare depends on our healthcare
Hospitals and roads that we need
They are not there
Affordable and quality education that’s fair
But thus far
Masses struggling to have bus fare
Expensive water wey dey flow thru the taps
The youth vex their potential is untapped
Please tell the elders their
Children no want relax
The future won’t be built on apathy
Chale facts
Ghana yɛ yɛ diɛ so we criticize it
Protect rights and freedoms don’t minimize it
Not too much to demand for
A living that is decent
Amanfuor this here is non partisan dissent

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret