Sinzu, Erigga, M.I Abaga - TBDK lyrics

[Sinzu, Erigga, M.I Abaga - TBDK lyrics]

Chop-Chop-Chopstiix
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot como
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, ayy comot

Nigga they say "we too pompous"
Like new puff-puff we get two blockus
Let the truth comot nigga act too comport
I no dey do turn up
I always dey my house, Lagos dey too corrupt
I too dey make sense like say I get two ogos
See as my step dey hot
Like say my shoe comot
I dey look up to God, like say my roof comot
If shе dey cook jollof
My brother shoot your shot yeah

This bеat dey knock head
Like it’s trendin'-trendin'
They no gat to tell me before I sell my belly
My pastor talk say "Corona na scam"
But when I cough small
E no gree to shake my hand

All na hustle, I no dey judge, I no be saint
Get this kind money wey if dem
Do you panel you go faint
(Will you keep quiet?)
Naija progress na anti-clockwise
But if you wan expose am
Dem go say "my brother off mic"

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot (asin, ah)
The song e hot like sun comot
(for real? ehen)
Is this what you want, ayy comot-comot
Erigga how far, MI wetin dey sup nah?
Dem cook the beat well-well
I go chop am for supper
Oma ma dey use upper, padi mi no go gock am
Somebody better stop am before
Dem go call olopka stop am

First thing first, I’m going to drip pass
Last last na who plan well
Na him go enjoy pass
This beat dey knack like say
This beat dey fuck i no suppose dey curse
But I too gives a fuck

(Omo me no get no money)
I no fit teach Etiquette
(E get one girl wey link me)
I buy cheap Air ticket
(Bad belle wey dey winch me)
But God pass dem
(Shey no be levels dem dey do sef?)
Ahn ahn, the blog cast dem

Omo nobody holy pass
Even Jesus been wear slippers
Every stripper get OnlyFans
But dem no dey fuck only fans
Our government officials gan sef
Dey tear strippers
(I say "our government officials gan
Sef dey knack dem") oja ti burst
Ahn, no cap
That's real rap oh my dear hommie
Straight facts, stay with big backs
Got that bread on
Grind mood I don’t take snaps
But I’m on the fat zone
Even your favourite artiste refers to
Me as their Big Hom

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
(Area, wahala) the song e hot like sun comot
(Warri) Is this what you want, ayy comot

See, I dey Keke dey go L
Abaga say make I branch
'Cause if I open my mouth like Auuch yansh
Shit wey go drop fit stain
The full industry nicker
Because I good your favor dey
Fear to endorse nigga
Juju wey carry Afro wan dance Afro Juju
MI feature me for Jam, how e be? uuh uh
Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey
Google the mugu, Google no know where e dey
We need the bar yes sir, like Jonathan
Stupid Bayelsa na Jonathan
MI the last one we give them
Dem never recover
Duvet dey lost, take this one
Take am recover yourself

This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, ayy comot

(Focus)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret