Majeeed - Stop Nonsense lyrics

[Majeeed - Stop Nonsense lyrics]

Na money dey stop nonsense eeyaaahh
Majeeedy baby you wan yang Gbedu

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

Set awon top boys gawu o, gawu o, gawu o

So if you get the money spend the money gan
Jaiye ori e lo top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body 24
7 no dulling aiye ka ye

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense when you taste money
You go know say money too sweet

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret