M.anifest, Burna Boy - Tomorrow lyrics

Burna Boy [Damini Ebunoluwa Ogulu] Nigeria

[M.anifest, Burna Boy - Tomorrow lyrics]

Ah, ah, ah, ah
Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love
You like sey tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today i go love you like say
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no-
Like say tomorrow no dey

You want a Mr right, I'm Mr right now
I can turn a tear into a bright smile
Damn what a year how many fights now?
Still your loving be my vice, how
I do you wrong, shit show
Yeah I know, sorry though
Mek I tell you what I think of often
I don't deserve all your awesome
But truthfully, truthfully
I been on a misery binge
This misery will not rinse, it rather repeats
Now my heart dey beat off-beat
Insomnia, man no dey sleep, man no dey sleep
I think about you on the daily
How I found myself in a maze, it amazed me
Be like, me den you be what dem want be like
Simple ABC for your delight, mmm, sake off

Tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like sey
Like sey tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no dey
Like sey tomorrow no-

Dey for you like you dey for me
Whisper in the wind with the sweetest melody
World full of sin and I
Know say you dey 'gree
Set sail, let it breeze
Make love on the seas i know say yestee
I was really on some bullshit
Today be today, love loaded with a full clip
Captured on cam, I really need it
If tomorrow never comes, at least we did
Do the most and be reckless
Palm wine for lunch and dinner for breakfast
Abi we no dey care, carefree all in excess
Alive in the moment like we never had exes
You turn me on you make me strong
You're a perfect song, sweet sing-a-long
There no be any other place where you belong
Sundown to sun up we loving on

Thank God Inna de morning
Thank Jehovah for your loving
I don't know if I deserve you
All I know is that I no go die young
Everyday you say 'Baby'
That it's dark in my head
Like I'm walking on water
In my size 12 Jordans
And in the middle of the ocean
Cause everytime you give me lovin'

'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today me I go love you
Like say tomorrow no dey
'Cause tomorrow no dey promised to nobody
So today I go love you like say
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret