Mavins, Don Jazzy, Dr SID - Dorobucci Highlife lyrics

[Mavins, Don Jazzy, Dr SID - Dorobucci Highlife lyrics]

Ego dikwa beautiful oyoyo
Oh yea

Kawa kawa i say now is the time to know
The people who got the money
Izi gbonti money
The don dorobucci money, not ordinary money

Any man wey get big money
Call am dorobucci oh eh
Any man wey get big money
Call am dorobucci oh eh
Don Jazzy you get big money
You be dorobucci oh eh
Igho Sanomi, oh my God
You be dorobucci oh eh
Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh
Good man
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh
Chairman
Tuale for the man they call don one
You be dorobucci oh eh
The dorobucci of dorobuccis
Biggest dorobucci oh eh

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh

Don doro doro bucci oh, ibo yio ma
Doro doro bucci oh, ibo yio ma
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma
Doro doro bucci oh, ibo yio ma

Pause to think of some dorobuccis
The dorobuccis wey dey reign for the streets
When they enter the place
They be feeling their p
Oya put up your hand say dorobucci
Ayiri na dorobucci ahmadu na dorobucci
Dangote na dorobucci
And Otedola na dorobucci

Oh my God, oh my God is dorobucci
That woman of steel is dorobucci
Mummy Aladura na dorobucci
Lady Don Dada dorobucci

Jim Ovia na dorobucci dr Sid na dorobucci
Tunde Folawiyo na dorobucci
With God the father dorobucci

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga
Dorobucci na the baba oh

Dorobucci no dey carry last
Dorobucci na the heavyweight
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh

Don doro doro bucci oh, ibo yio ma
Doro doro bucci oh, ibo yio ma
Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma
Doro doro bucci oh, ibo yio ma

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret