Davido, May D - Ur Eyes lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, May D - Ur Eyes lyrics]

Ahh Ohhh youuu Ohhh
Ahh Ohhh yeah
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see
Wetin I dey see baby wetin
Wetin I dey see wetin wetin
Wetin I dey see
As I dey see you everyday pass my way
So many things that I wanna say
Many many things, so many things
So many boys dem ah dey your case today
Girl make you know say me no play
Gobe gobe gobe yeba come be my lady
Baby come be my lady come be my lady
Come be my lady, baby comе be my lady
When I look into your eyеs
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see
Wetin I dey see baby wetin
Wetin I dey see wetin wetin
Wetin I dey see i just want to marry and I
Just want to carry you
Baby I’m loving that attitude
Spending late nights in Malibu yeah
Wetin, o girl no debating
Don't mind those people hating honey
For us to be
I will never leave you lonely
Even if I’m high on kpoli
May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo
Girl I can go far and wide committing sucide
Bo jo n ro, bo run ran i am yours
It's Davido when I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
Baby wetin
Wetin I dey see wetin wetin
Wetin I dey see
You know say me no lie say me be champion
When I sing them are pay me in a million
You know say me no lie say me be champion
Very soon it’s gonna turn into a billion
You know say me I get a lot of millions
Who God has bless no man can curse
Go down go down, show up your stuff
I’ll be waiting, waiting your love
Come be my lady baby come be my lady
Come be my lady
Come be my lady, baby come be my lady
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey se
Wetin I dey see baby wetin
Wetin I dey see wetin wetin
Wetin I dey see fliptyce on the beats
Mr May D, it’s Davido baby
You Gotta love it

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret