M.I Abaga - The Middle (feat. IJ, Olamide) lyrics

[M.I Abaga - The Middle feat. IJ, Olamide lyrics]

Ma nigga, just dey your lane
No send anybody ma nigga
Just dey do your thing, no mind them
They go talk anyhow, they go dey do anyhow
But na you get yourself, you understand?
Focus, hustle

Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
Baddo! won lon beef me, e fi won le mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, Ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo

Nothing mankind no go ever see
Even Jesus Christ hated by the pharisees
Critics go con-go like the DRC
I just dey my lane like the BRT
That’s why they hating on me
But I stay very calm
Cos I dey tink am like De Rica
See ma nigga for Bariga and Gbagada
If it’s M Abaga brother
Dem dey feel me like Jerry Can
Who be best rapper, omo it all depends
I’m not the one to ask, ask number two to ten
And if you no dey rap no ever make rap
Because Cat sabi swim
That no mean say e be Catfish
If you mention M for any top ten
We gon have a problem we gon have a talk men
I might be the greatest you’ll ever see
We can agree to disagree
Leave am for middle let it be nigga
Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle

Baddo! won lon beef me, e fi won le mon bo
Lala to roke, Ile lon bo
Won Lon Beef Me, E Fi Won Le, Mon Bo
Lala to roke, Ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo

Competition si, opposition si
Bi awon to shey Hip Hop nigba television si
Won form bad guy, ammunition si
Awa’n flow so easy, awon fi isan si

Yea, father Abraham had many sons
But bread winner la wa
So fun won kan gbenu soun
Awon form superstar, awon shine bi sun
Awon shey ti animal to escape ninu museum
So ori buruku o ba yin ja
Eyin ati ta le jon ja?
Emi ekun bi ti abija, were to ni manager
You and your crew in the
Club e dabi Power Ranger
Won de da were yin mo leko
Won damo ni Bodija
Eyin omode yi man be e efe blow bi banger
Oun o lu o bante o mo MI Abaga
Se le ma kako kako bi eja roundabout
Won fe bawa beef bawo what
The fuck you talking bout

Won gba pee mi ni bad guy
Awon temi won mo pe emi ni bad guy
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin
Awon temi won komi je oh
Awon baby won je mi je oh
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin

Omo na dem know, na so the thing go
It’s why I got to move fast, never think slow
Cos hate is so deep, so even when I sleep
I no dey close eye, last last na chinco
Since '07 I've been spitting fire fam
Bars, complex, the concept's me diagram
I’m the textbook, the rest live to war me
Do it really surely for the
Fans who really adore me

Shawty leave me as you see me
Leave me how you see me
Abi I no go make am if you
Say you no go feel me?
Six years running I’m the
Best rapper ever living
Respect to those before me
I’m the best that ever did it
But make I just dey my middle
Make dem still dey talk say
MI no ssabi riddle
Frying pan know say "Hi!"m black pass kettle
But who dey make noise pass we
No go ever settle nigga

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret