M.I Abaga - Undisputed Champion lyrics

[M.I Abaga - Undisputed Champion lyrics]

Naija stand up j-town stand up
Abj stand up twenty-ten stand up
We have arrived mI 2
This is officially the count down
C-city baby chocolate boys
Yes yes yaw

Undisputed champion
Nobody can do what i've done
Nobody fit crash me nobody do pass me
Nobody fit chance me
Be like say dey don jazz me dey don jazz me
Be like say dey don jazz me

Which kain witchcraft, which kain juju
Wey dey make you do the things you do
Girls go gaga, guys go kuku
When you write the tracks they go chu-chu
You came in the game just like mumu
Now you chopping the game, it's like fufu
Which food dey make the flow proper
Which medicine man and which doctor?
No shisha, no sepe ah! e mi o repete
My time is prime, I'm like keke
Just jeje making my pepper
No obstacle and no hindrance
No gate in front of my entrance
No check points, no road blocks
In a matter of time, I'm gon' blow up

Un-un-undisputed champion
Nobody can do what i've done
Nobody fit crash me nobody do pass me
Nobody fit chance me
Be like say dey don jazz me dey don jazz me
Be like say dey jazz me

Every time I grab the mic I know
My flows insane like a psycho
Flow so fat, it's needing lypo
Flow so hot! it's burns like pyro
Undisputed, that's the title
Top of the continent like Cairo
Even down South I rock like Pito
I'm too bad, I'm bad like Michael
MI 'bout to change the game two times
Hataz can kiss between my two thighs
Choc boys rising we the new guys
Anything I can do, they do twice
Anybody else who need a few tries?
Some say they better than me, it's suicide
Anyone who can use their two eyes
Will know say they no go fit ma shoe size
'Cos I'm

Un-un-undisputed champion
Nobody can do what i've done
Nobody fit crash me nobody fit pass me
Nobody fit chance me
Be like say dey don jazz me dey don jazz me
Be like say dey don jazz me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret