OCHÉ - Voicemail lyrics

[OCHÉ - Voicemail lyrics]

Stop killing my vibe stop killing my vibe
Stop ruining my life slowing my grind
Blowing my line as you dey your side
Make I dey my side we go dey alright
Stop killing my vibe
I no want you in my life
Stop killing my vibe  (killing my vibe)
Killing my vibe (killing my vibe)
Ruining my life slowing my grind
Blowing my line (blowing my line)
As you dey your side make I dey my side
We go dey alright stop killing my vibe
I no want you in my life

I dey for my side before you bring gbege
Ever since you come thru my
Whole life don change my whole life don fail
My whole world turn fall away
I no know wetin you carry come enter my lane

I need you to keep yo distance
I do not need assistance
I do not need no new friends
Better go mind yo business

I come thru and I take yo mistress
I come through and I leave no witness
Lately, I got no time for them
Cause I been on my grind for this
I need shot no chaser
Man I shook dem no taser
Flow cut nice no razor

All of this ice on me
Man I’m looking like a mountain glacier
I take no days off

I see no danger i'm major no lazer
Suit up nice no blazer
Family first no stranger
Chase bags imma talk to you later

Stop killing my vibe stop killing my vibe
Stop ruining my life slowing my grind
Blowing my line as you dey your side
Make I dey my side we go dey alright
Stop killing my vibe
I no want you in my life
Stop killing my vibe (killing my vibe)
Killing my vibe (killing my vibe)
Ruining my life slowing my grind
Blowing my line (blowing my line)
As you dey your side make I dey my side
We go dey alright stop killing my vibe
I no want you in my life

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret