Omawumi, Flavour - Bottom Belle lyrics

[Omawumi, Flavour - Bottom Belle lyrics]

Kokoma i stand by
Adebisi Konga omawumi's baby
Ehn ehn, wonder kokoma
I stand by adebisi Konga
Omawumi's baby ehn ehn, wonder
Ehn ehn, wonder oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh tell me say you like me
Me sef tell you my own oh
When e reach to buy me fine things
E wola da rite iyeh
If I tell you say make you do me better
Try understand
As a woman wey like plenty money
Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh
Chairman do something, pamurege
Flavour, Omawumi, baby bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo abonsuwe
Flavour, Omawumi, baby bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo abonsuwe
The way you dey whyne am go down down low
E dey coolu my heart eh
The way you dey shake your bum bum bum
E dey coolu my heart
You want am for naira or dollars
You want am for pounds or euro
Anything for you baby coolu my heart
Oya dancia, dancia baby mi
Kporokoto Kporokoto ogini di
You dey coolu my heart eh kokoma
I stand by adebisi Konga
Omawumi's baby ehn ehn, wonder
Kokoma i stand by
Adebisi Konga omawumi's baby
Ehn ehn, wonder ehn ehn, wonder
Flavour omawumi baby
Bottom belle abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe flavour
Omawumi baby bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo abonsuwe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret